-->
25 Hilarious Yahoo Boy Quotes That Will Crack Your Ribs

25 Hilarious Yahoo Boy Quotes That Will Crack Your Ribs

 If you have friends who are yahoo boys, then you’ve definitely heard these quotes before. 



1. WHO FIRST BUY CAR NA HIM BUY OLD MODEL.

   

2. Man wey no follow you suffer no suppose follow you carry casket.

 

3. Na beans you dey cook no be stone when e set tear everywhere like rugged jeans.

 

4. ANYBODY FIT BE GOLDEN BOY

 

5. CODE YOURSELF CAUSE SOME NIGGAS GET MONEY PASS YOUR CLIENT

 

6. BATTERY WEY FULL GO STILL LOW, BATTERY WEY LOW GO STILL FULL, OUR PRAYERS BE SAY MAKE CHARGER NO SPOIL!

 

7. When dem say make you hustle hard no be by strength o, even Dangote no fit carry one bag of cement.

 

8. HUSTLE GO PAY

 

9. No use your mama head buy benz, at least if you no get money, get sense

 

10. LAS LAS SCHOOL NA SCAM

 

11. JI MASUN, MAKE DEM NO CARRY YOUR BABE PASS YOU FOR TINTED GLASS

 

12. Every Hustler Get Pay Day

 

13. PERSON WEY DEY FIND MONEY NO DEY OFF DATA

 

14. Never Doubt An Hustler One Unread Email Can Turn Him Into A Millionaire

 

15. Anybody Can Gbera Anytime

 

16 .RESPECT WHO GET, FEAR WHO NEVER COLLECT.

 

17. You Want to Buy Benz and You’re Using Premier Cool To Bathe, Your Client No Go Reach Walmart

 

18. Your Padi Dey Arrange Hennesy, You Dey Arrange Ice Bucket.

 

19. I Would Rather Meet Papa God Than Go Broke

 

20. If you know you know, Street is too tough Hustle na the way

 

21. On God.

 

22. All for himself

 

23. God No Go Shame Us AJE

 

24. This Life Na Setup.

 

25. FOLLOW WHO KNOW ROAD, BUT HOLD YOUR TFARE

 

0 Response to "25 Hilarious Yahoo Boy Quotes That Will Crack Your Ribs"

Post a Comment

Iklan Atas Artikel


Are you an Artiste? Do you want your music to go viral and reach a large number of Audience? Promote your music on LITEUP9JA by clicking HERE. You can also advertise your product or brand by clicking HERE.

Iklan Tengah Artikel 1

Iklan Tengah Artikel 2

Iklan Bawah Artikel